letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de b.o.m.b (back on my bs) freestyle - theonlycypher

Loading...

hook
f-kk with my mind, f-kk with my beech -don’t f-kk with my slips
you kan f-kk with my mind, f-kk with my beech -don’t f-kk with my slips! x2
5 days me i never sleep wetin i dey find, wetin i dey find?!
10 days me i never sleep wetin i dey find, wetin i dey find?!
omó na the x2

verse

woke up with a itchy palm
say my prayers, then wear my pam
get the bag is my only plan
a bank hall is my holy ground
your shawdy heart? my playing ground
she dey vex say i no post her
hit it 3 times then i ghost her!
who goes her!??
3 gbosa for my loader
if you kode am you be sure boy!
no dey put hand for any deal if you know say e no sure boy!
cus na only you wey your mama gеt
and the these street boys dеir matter na dead!
if you die bar!? better hide your head
kus street boys; nor dey hear abeg!
dem go komot ya t–th jus now!
komot ya t–th jus now!!
kollect your phone! komot the sim inside
komot the sim inside!
i’m just tryna get a better life
who get pass me no koncern me!
o lord hear my prayers make don jazzy kome and sign me!
kus i don dey rap since way back
i don go shows for no bar
i been go one show go perform, i pay to enter
the dj no allow my song finish naso he end am!
but all that sh-t don’t faze me
i let it motivate me
(hook repeat 2x)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...