letra de àshe - thebeekillz
shubidobedo tah tah rah
nah nah nah
yeah veah
thebeek!llz fi di girls dem
thebeek!llz be the name 00o
yeahhh
me i no go fall yakata
all the bad things wey dem wish me
no fit work for on my head o
me i keep going
cos i believe say baba god dey for me mumsie be dey tell me say
she dey do night & day fasting for my head o
say say say say
pe ninu ofin ninu olaa lomo pandoro n gbo si
many many people think say me i be mumu
me i no be mugu
me i no be maga
me i know wetin i dey do for lifе 0000
i fit nuh dey do like say me i sabi sabi
ayе kala gan wan le so e di zombie
anything you do make you keep am on low
low low
make dem no go chop you like suva &
barbecue
ori mi ma ma gba àbòdê àse
isèdá mi ja fun mi ase ase
ori mi ma gba abòdè àse
¡sèdá mi ja fun mi ase ase
eledá mi ma ma gba abode ase
ori mi gbemi de ibi ire ase ase
iseda mi ma ma gba abode ase
ki esu ma se mi ma se ise owó mi ase ase
failure no go come my way
sapa no go tie me down my brother
anything i do i go prosper
ti ba wuko laye won ma jo si
ení pe orí mí nibi ki wan ma té si
a ò ní dé bá wan tí wän bá ni a o ni dé o
eni bafé mú eni öla ni wan ma mu
laye wan o le ri mi mu
wan o le rími gbe se
baba show wan shege shege banza
ki awon tèmi rimi ki wan ma ri idunnu ati iyonu
olorun oba laye nbi
anywhere i go ki ire je temi
anywhere i go ki aanu jé tèmi
anywhere i be ki ire wá mi ri
ki ówó wolé mi ki óla wo le mi
ori mi ma ma gba àbòdê àse
isèdá mi ja fun mi ase ase
ori mi ma gba abòdè àse
¡sèdá mi ja fun mi ase ase
eledá mi ma ma gba abode ase
ori mi gbemi de ibi ire ase ase
iseda mi ma ma gba abode ase
ki esu ma se mi ma se ise owó mi ase ase
letras aleatórias
- mc zirkel › letra de vs. lee monade [vbt 2018 - vorrunde 1] - mc zirkel
- cjay › letra de ed sheeran - cjay
- pegamax › letra de se battre contre soi - pegamax
- edward maya › letra de this is my life (ruff loader club mix) - edward maya
- theonlylilhomie › letra de influenceurs - theonlylilhomie
- amdre young › letra de desista dos seus sonhos - amdré young
- prada meinhoff › letra de maske - prada meinhoff
- kane abel › letra de greens, cornbread, and cabbage - kane & abel
- scylla › letra de répondez-moi - scylla
- kool g rap › letra de what's more realer than that? (original mix) - kool g rap