letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de time - terry g

Loading...

time
e no dey wait for person e
for person e
time na im you go take to arrange
yourself eh
yourself eh
first of all
i for let una know who i be
my name na terry g
dem dey call me teri si
free me
make una see this life wey me i dey live
wey me i dey live
am talking from experience
so make una listen up listen up
make una listen to me еh
see brother make you no downgrade
and makе you no underrate eh
make you no underrate
always dictate time
to do whatever you want to do
so tomorrow go dey
you no go regret yourself eh
you no go regret yourself eh
so make you takeit
take it
take it
take it
take it slow
bros take am slow
in whatever you do
whatever you do
you gat to take your time
to do whatever you want to do
see make you no gock yourself
asiko lo laye
you gat to take your time
to do whatever you want to do
chai oh eh
oh eh
chineke me
oh eh oh eh
my brother take your time
to do whatever you want to do
if you want to make money e
owo
you gat to take time eh
take time eh
if you want to build good house
you gat to take your time eh
if you want to achieve your goal
you gat to take your time eh
time na money
but still you gat to take your time eh
chai eh
oh my bros
make you no rush yourself
i know sey your blood e dey hot
like sey e dey for fire
even as e suppose be
like sey you don die eh
you payi eh
you no go dey talk about time oh
so make you cool down cool your temper
bros eh bros
no dey rush yourself
you gat to take your time
to do whatever you want to do
make you no gock yourself
cos asiko lo laye
you gat to take your time
to do whatever you want to do
if you want to build good house eh
if you want to buy good car
free me
you gat to take your time
in saving that money eh
that money eh
you no fit to do better thing
without you taking your time eh
so my bros my sister
mama papa
take your time
take your time
oh eh
oh eh
oh eh
oh eh
oh eh
oh eh
wait for gods time eh
wait for god time eh
make you no rush yourself eh
oh eh
terry g say so
terry g pon the beat
lungu dey here so
free me now

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...