letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de thank u - terry g

Loading...

i come here to say thank you
have come here to say thank you
oh oh
see me i go live my life with una something
cos without you girl i no be nothing
baby come make i whisper you something
i really wanna appreciate god thing
see you get manners die
omo jo fit you die
you be wife material
o daju pe omo gidi nie
asepe ile ire loti jade
see she don dey clean my sweat eh
omo i bow for your hair style eh
if all tile fit be likе you eh
me i get consciеnce
so baby i really just wanna say thank you
for for all the love you showed to me
i wanna thank you
aya
i wanna thank you
for being there for me girl
ose
girl you’ve always been so kind to me
i wanna thank you
for loving me
you made me feel so real girl
modupe
so i say nagode
see this song wey i sing o
no be for my tile alone oh
na for you wey dey feel my song
buy my song
rate my song
people wey dey play my song
for radio
for tv
magazines wey dey commend me
my daddy
my mummy
ese gan
fun oun te se laye mi
i thank god for all of you
wey dey encourage me to the full
wey dey make me to feel like sey i too good
eh twuale
una too much oh
una good die oh
see una even make sense pass
with una love una dey make me high
i wanna thank you
aya
i wanna thank you
for being there for me oh
ose
for showing me the love i need
i wanna thank you
for loving me
you made me feel so real girl
modupe
so i say nagode
naye naye dede naya ruma
naye dede naya ruma
lubu naye dede naya ruma
see baby modupe o
modupe o
modupe o
ese gan ni o
i wanna say thank you eh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...