letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de speak your mind - terry g

Loading...

speak your mind lyrics
you dey dey whine eh
the way the tile tile
tile
tile dem dey eye me
i dey hungry eh
dem dey love sey eh
dem dey follow me eh
the way
te way
the girls dem dey whine
everybody see the girls dem dey whine
the way dem dey whine
e dey makе man dey harsh
eh e dey makе man dey harsh
—–
chai make another mad man
oya oya whine am for me oh eh
oya whine am for me eh
part of the girl i say it all
taking for you dance all —
—-
ah this your yarnsh na cabash
wey dey make terry g to dey harsh
make we dey run to dey act our matter
but that’s where we dey run off all kind eh
people wonder for kind ah
the way you dey whine
dey make me dey mara eh
you dey make me dey mara
ah oya call me clara
oya come make you come make me mara
body say me i won’t to come scatter
—- me i want to dey go gaga
people whine
dey whine to dey free style stager
—- dem dey maga
all our enemies put on top the fire oh
issa issa
is a spiritual matter oh
is a spiritual matter
issa issa
is a thing wey dem mental
enemies dem go all mental
oya clear
oya clear
oya clear for my front
oya enemies no dey stay for my front
don’t let me ever see you in dey front
you —–
clear
clear
clear for my side
clear road
oya —-
the way you dey roll
dey make me loose my mind
how you dey —
oya follow me
follow me
follow me go to my mummy
follow me
follow me
follow me to my daddy
follow me
follow me
me i show you to my —
and another — paddy
oh my girl you are my baby
i no mind you as my shoddy
ah this na the free style section
oya enemies oya clear for my junction
like terry g owo pe this my junction
issa —-

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...