letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de smile - terry g

Loading...

excuse me
baby
hess
see see
excuse me
there is something i wanna tell you eh
otipe
otipe
otipe
otipe
otipe
otipe
otipe
otipe
ti motin ri e
you gat to feel me baby
oh ooh
otipe ti moti fe fe
otipe ti motin wa e
otipe ti motif e ri e
mo de ti ri e
mo ma fe e
e don dey wey i dey find you
don tey wey i dey see you
e don tey wey i dey feel you
now wey i don see you
i go marry you
excusе ma
pretty lady how far
how far
e don tey wey i won talk to ya
i been dеy look you
dey sight you
the last you waka pass my studio
mo gbe
omo you too set die o
o ma ma wun mi kin ma gbe e lo le o
enter car make i trip you
i’ll take you to the place
wey go make you shout oh oh
baby come to my lungu lungu
cos i need you to dey dey for a very very
gungu gungu
let me take you to the blue moon
cos i need you to meet ac and ab
toripe mofe ran re dun ju baby
e be like sey i don see wife marry
lets go baby jo je ka lo men
make i show you to my family
nitori pe
otipe ti moti fe fe
otipe ti motin wa e
otipe ti motif e ri e
mo de ti ri e
mo ma fe e
e don dey wey i dey find you
don tey wey i dey see you
e don tey wey i dey feel you
now wey i don see you
i go marry you
you this shoddy oh moti yo fun e
you dey hang like my senses
you and me omo jo jen fe e
anything you want name it i go fun e
as you dey see me so dey kolo lo for you
make i confess true true sey me
i dey feel you
but as long as sey you dey gbadun too
my efizzy too go make you won do
baby come closer to me
e don tey wey i won touch your body
i no fit resist this your black skin
omo you be african queen
i like the way you put it on me
omo to shan i want make you feel me
come into my lungu ain’t you
just me and you
otipe ti moti fe fe
otipe ti motin wa e
otipe ti motif e ri e
mo de ti ri e
mo ma fe e
e don dey wey i dey find you
don tey wey i dey see you
e don tey wey i dey feel you
now wey i don see you
i go marry you
tile i for no mind make we take a walk
make we get to know each other well well
tell me what you thinking baby
cos me i want take my time to love you
and place no one above you
i promise you ma toju e o
ma toju e o girl o se
nitori pe
otipe
otipe
otipe
otipe
otipe
otipe
otipe
otipe
ti motin ri e
you gat to feel me baby
oh ooh
otipe ti moti fe fe
otipe ti motin wa e
otipe ti motif e ri e
mo de ti ri e
mo ma fe e
e don dey wey i dey find you
don tey wey i dey see you
e don tey wey i dey feel you
now wey i don see you
i go marry you
otipe ti moti fe fe
otipe ti motin wa e
otipe ti motif e ri e
mo de ti ri e
mo ma fe e
e don dey wey i dey find you
don tey wey i dey see you
e don tey wey i dey feel you
now wey i don see you
i go marry you
eh otipe
eh otipe
e don tey wey i dey find you baby
now wey i don see you
i go marry you

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...