letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de riding with my boo - terry g

Loading...

riding with my boo lyrics
free me now
ye this one na true story eh
the girl wey be sey we dey roll together
we dey roll together eh eh
chai
he dey fall my hand eh
chai
his cheating on me eh
his rolling with my boo eh
my boo eh eh
chai see
e get my guy wey be sey we be one thing
wey be sey we be two thing
wey be sеy if we roll up in party
he know sey mе i get the tile
wey i dey trip for
chai wey be sey i dey die for
wey be sey me i eye i can payi for
chai why e be sey you dey like am too eh
dey like am too eh
guy you riding with my boo
guy you riding with my boo
see i think sey una dey do
una do like sey una padi padi
guy you riding with my boo
you riding with boo
see i dey do like sey nothing do me
nothing do you
you know sey chai
guy you riding with my boo
guy you riding with my boo
why you riding with my boo
guy you dey fall my hand eh eh
guy you riding with my boo
why you dey riding with my boo
why you riding with my boo
oh no
oh no chai
interlectual me dey vex
but still i still dey corporate up my vex
make i say me i no get stress
tough guy you be see my friend from the ex
chai i choose you from the rest
because sey na you dey blow up my best
why you come sey
you won dey tingolo my shoddy eh
my paddy eh
e dey pain me for body
chai na the love of my heart eh
na im make i sing am for song eh
why you riding with my tile eh
tile eh
tule eh
tile eh
tile eh
chai omo e dey pain eh
e dey pain me
pain me
pain me
guy you riding with my boo
see why you riding with my boo
why you riding with my boo
oma pami leku oh eh
you dey ride with my boo eh
with my boo eh
with my boo eh
with my boo eh
with my boo eh
with my boo eh
oh no oh no eh
sey my guy wey i like eh
sey na guy wey i like eh
abi na guy wey i love eh
abi na guy wey i feel eh
wey i feel eh
i say me i no won fight with you
me i no won get misunderstanding with you
guy try understand sey me
i fit payi for this tile eh
why you dey riding with my boo
my boo
my boo
my boo
my boo
my boo
maku
maku
maku
maku
maku
maru
maru
maru
maru
maru
why you riding with me
why you k!lling me softly
why me i dey feel bad eh
i dey feel down eh
and i dey complain
guy you riding with my boo
guy you dey riding with my boo
sey you dey take am go do shinfu
omo edey pain me for body eh
i no know who i go tell eh
chai i no know who i go tell
but me i gbadun yppu oh
an di no won fall your hand eh
say everyone run package together
run package together
run things together
e no mean sey we go scatter
because tile cannot make us to scatter
omo we go dey we go dey
like bread and b-tter
no be most
no be most sey we go die
no be most
no be most sey we go love
omo make we do am free style eh
love e dey k!ll person eh
love e dey gbomadu
gbomadu
gbomadu
gbomadu
gbomadu le
free me now
gbomadu
gbomadu
love e dey gbomadu
gbomadu
free me now
e dey gbomadu
gbomadu
gbomadu
love e dey gbomadu
gbomadu
e dey k!lli me
dey k!lli me
dey k!lli me
your love go k!ll person for here eh
i no won die eh
die eh
me i want to sing my song eh
me i want to do my free style eh
make everybody craze for my style eh
for my style eh
my blood is hot eh
i for the boys for my front eh
all the boys just dey font eh
font eh
terry g pond the swagger
interllectual spiritual something
when i dey coming system
free me
puraa
free style section

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...