letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de luv u sexy - terry g

Loading...

somebody look me eh
beg make una help me eh
this love dey cheat me eh
tell me wetin i go do
ma fi ibadi e semi lese
kin mama loma je ete
— mi o ma fe se se
gat money so plenty to share
baby take it slow and steady
odogu the way you dey whine your belly
it really really look so s-xy
s-xy so sey you love me
you know that i lovе you
i can’t do without you
please can you be my baby
and anything you want na im i go do you
girl you know that i lovе you
s-xy i can never do without you
i want to feel your body next to me
je ka lo
lemme show you sey i love you
see terry g if you see this chick for the club
wey dey whine up her waist
wey dey make us dey go kolo mental
omo go kolo dun kolo
dun kolo
terry g dey go kolo mental
terry g if you see this chick for the club
wey dey whine up her waist
wey dey make us dey go kolo mental
omo go kolo dun kolo
oya baby je ka jo o
mae you show me the koko o
tile tile make you control o
make you go dey slow dey go
finally i llike you ding ding
with the rope for your back
i mean your g string
tile check me up make you feel
my red thing
bling bilng bling
bling bling bling
sey you know that i love you
i can’t do without you
girl you be my baby
anything you want na im i go do you
girl you know that i love you
cos i can never do without you
i want to feel your body next to me
je ka lo
lemme show you sey i love you
pretty girl you know that i love you
cos i can never do without you
i want to feel your body next to me
je ka lo
lemme show you sey i love you
see terry g if you see this chick for the club
wey dey whine up her waist
wey dey make us dey go kolo mental
terry g kolo mental
baby girl i wanna know you
am the big kid ayzee eyo
want want terry g to break your action
i dey feel you i love you
come over let me rock your body
come close let me touch your body
i wanna kiss you and caress you
hold your body
play with your body
adimadik is rocking you steady
anytime
anywhere
girl am ready
i love you when you do the snake dance
move your belly and your waist line
move your body mafi para
mofe ko jo tara tara
ha ye on kami lara
taba fera oma dara
see terry g if you see this chick for the club
wey dey whine up her waist
wey dey make us dey go kolo mental
omo go kolo dun kolo
dun kolo
terry g dey mental
i dey ggo dun kolo
dun kolo
dun kolo
dun kolo
terry g if you see this chick for the club
wey dey whine up her waist
wey dey make us dey go kolo mental
ayzee you dey mental
girl you know that i love you
cos i can never do without you
i want to feel your body next to me
je ka lo
lemme show you sey i love you
girl you know that i love you
cos i can never do without you
i want to feel your body next to me
je ka lo
lemme show you sey i love you
see ewo omo o shan o
wanbi let me take you to the moon
terry g say so
ayzee yo
terry g pon the beat
see dey cheat me eh
e jowo ema gba mi eh
ehhhhhhh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...