letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de gbosa - terry g

Loading...

gbosa lyrics
terry g
gbosa
all the bad belle people
gbosa
oya wuru wuru people
gbosa
awon to fe gba irawo mi lowo mi
gbosa
free i dey oh
gbosa

gbosa
—–
gbosa
—-
na who won pour sand sand
for my garri
chai to ba lo teri si teri si
ginger your swagger
oma pa e lori
sey na me wey dey sing song
dey sing song
and everybody go dey craze
for my own song
demma call me the king kong
omo omo make i —
sun mi sun mi
bad belle dey want to sun mi
sun mi
ah dey want to k!ll me k!ll me
but dem no fit to stop me stop me
see omo everybody red come
they want to dey ginjah
everybody want to dey ginjah the swagger
but as we dey omo dem dey
halla for me right now
—–
terry g i go k!ll you
because sey omo you dey hooku
i go chop you like fufu
cos i gat my hooku
free me now
gbosa
all the bad belle people
gbosa
oya wuru wuru people
gbosa
awon to fe gba irawo mi lowo mi
gbosa
free i dey oh
gbosa
oya efa rodo
gbosa
—–
gbosa
——
—- from the backyard
see
see
see as you dey roll men
— people won talk am for your flow men
see —-
watch me wathc me
am on your television —–
you want to be like me
shine like me
you want to carry my girl
my black and gold
you want to try to dey steal my show
—- i say watch me
watch me
omo see — for my silence
all the bad belle people
gbosa
oya wuru wuru people
gbosa
awon to fe gba irawo mi lowo mi
gbosa
free i dey oh
gbosa
—-
gbosa
—–
gbosa
—-

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...