letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de free madness - terry g

Loading...

free madness lyrics
testing microphone eh
terry g testing microphone eh
oya start to jolly eh
oh lord oh eh
the way you dey whine up your waist
e dey make me dey craze dey go
make you dey like to dey whine am go low
whine go low
whine go low eh
oya whine eh
whine eh
whine eh
oya whine eh eh
oya make you walangolo eh
walangolo oh eh
omoge je kin sangolo
je kin sangolo
je kin sangolo oh eh
sun mo bi je kin sangolo
je kin sangolo
je kin sangolo
oh lord eh
chai the way she dey whine up her waist
chai make terry g to dey craze
make me to embrace her waist
to dey start to dey grab and want to misbehave
chai hi i go grief
omo no be fault because i don dey grief
hey tile kalangolo
make emy brain want to dey skinpololo kai
me i no mallam spicy
me i no dey stop on the forth bar over
chai me i ddey do even na koahla
even na koroba
even na style i go drop am
chai i go make dem to dey high
make dem to dey want to feel like sey i high
but still me i dey talk my rhymes
i dey make dem to dey walangolo
oya tile tile walangolo
walangolo eh
tilt tile kulumala
kulumala eh eh
the people wey get this beat eh
omo dem dey for outside eh
me i dey drop me free style eh
to test my microphone
i testing microphone
testing microphone
testing microphone na oh eh
oh eh
testing microphone
testing microphone
terry g they call me
terry the swagger swagger
and dem dey look me like a maga
because me i dey drop my ganjah
even if i no dey drop my stager
my swagger is sweet like sharp with paraga
hey see na the free style
so touch my rhyme because i dey free style
omo me i dey come me i dey catch my rhyme
pf course me am intellectual—–
see that one dey make me dey drop for my rhyme
that one dey — me can do any how eh
like —-
am getting so high on marijuana
liquor liquor hennesy
am drinking hennesy
like sipping hennesy
me i no dey see
see enemies
enemies come yet for the feast
omo fire gun bam dem down to the seize
hennesy ah chi chi chi
hennesy ah chi chi chi
free me now
——- free me
——- free me now
free me now let me magagolo
magagolo
lemme magagolo eh
shey make i stop
shey ake i stop
shey make i stop eh
free me now
ah na me be the ginger the ginger
and na me be the swagger the swagger
na me be the loma the loma
the person wey be sey ddey drink paraga
anoye you ddey give me paraga
wey be sey i dey do my freestyle
enemies no want me to dey rhyme
but he say the fact be sey i stubborn like mad man
ama mad
ama mad like ginjah
ginjah ginjgh intellectual ganjah
but still me and him corporate
me get my sins
but still me
me drop my swagger
e just about to finish
but still i go test the microphone eh
everybody
everybody
put your hands up in the air
i say free me right now
free now
free now
free now
say oh eh
oh eh
free now
free now
free now
say oh eh
oh eh
alanta
alanta
alanta
free me right now
ginjah ginjah
aka swagger swagger
free me right now
right now

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...