letra de non-stop - terri
yea
ah, na this back wey shake dey ginger me oh
for my money, erima keep dancing for me oh
bang de de den den den like speed darli oh
she dey call me on the phone, put me in the zone
she dey ginger me oh
gbedu go play non-stop eh
we go party non-stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non-stop ah
gbedu go play non-stop eh
we go party non-stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non-stop ah
if you shake body oh
oh oh oh
i go spray money oh
oh oh oh
hmm eh oh
i no go let bad man to hinder me oh
bang de de den den den
erima please dance for me oh
ohh, i ready go anytime ring-ring
answer me oh
emi de lo’wo low omo girl ginger me oh
gbedu go play non-stop eh
we go party non-stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non-stop ah
gbedu go play non-stop eh
we go party non-stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non-stop ah
if you shake body oh
oh oh oh
i go spray money oh
oh oh oh
wetin them talk e no matter oh
(matter oh yea yea)
iwo sha ma jo no go bother oh
bother oh ye ye
oya oya dance awilo make you just dey go
make you weigh like kilo
na you dey choco my milo
take it down for me, ah biko
gbedu go play non-stop eh
we go party non-stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non-stop ah
gbedu go play non-stop eh
we go party non-stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non-stop ah
ko si enikan
after you ko si enikan
baby ko funmi tan
i swear i no hold
please ma dull
letras aleatórias
- ноэм › letra de мы твои - ноэм
- lady gaga › letra de doing it for the money - lady gaga
- burak › letra de live - burak
- andy black › letra de beyond my reach - andy black
- soror › letra de 大人の恋愛 feat.大森靖子 - soror
- lmoutchou mobydick › letra de jouj mgharba fe l'espace - lmoutchou (mobydick)
- urvashi srivastava › letra de my wish - urvashi srivastava
- dome pakorn lam › letra de every night stand - dome pakorn lam
- maruego feat jake la furia › letra de meglio di no - maruego feat. jake la furia
- ewald kegel › letra de average man - ewald kegel