letra de fake jersey - teni
[intro]
ooh
dr. dolor entertainment
[chrous]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
[verse 1]
i go to nike website
they say the jersey don sell out
i call emeka for yaba
emeka say the jersey na 2500
i say emeka give me 1500
emeka say no madam i go give you for 2k
i say emeka no ohh, no no
[chorus]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
[verse 2]
i rememeber ’98
olise score the goal
i remember ’94
yekimi head the ball
i can’t come and k!ll myself
i can’t come and go and die
wetin dey the gucci there
wetin dey the fingi sef
[bridge]
i no fit forget finidi oh, finidi oh
i no fit forget yekini oh, yekini oh
i no fit forget amokachi oh, amokachi
i no fit forget okocha oh, okocha oh
[chorus]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
[verse 3]
iwobi oh
one day you go make us proud
i know say you go make us proud
one day you go make us proud
kelechi eh
one day you go make us proud
i know say you go make us proud
one day you go make us proud
[bridge]
i no fit forget finidi oh, finidi oh
i no fit forget yekini oh, yekini oh
i no fit forget amokachi oh, amokachi
i no fit forget okocha oh, okocha oh
[chorus]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
letras aleatórias
- og brasil › letra de síndrome do impostor - og (brasil)
- анжела лондон anjela london › letra de она убийца (ona ubiytsa) - анжела лондон (anjela london)
- neshry › letra de lotdb freestyle - neshry
- 12os pithikos › letra de λόγo tιμής - 12os pithikos
- 12os pithikos › letra de mετά τα mεσάνυχτα - 12os pithikos
- j dn rap › letra de re: lay - j.dn (rap)
- rexx life raj › letra de never had shit / feels - rexx life raj
- the reputation › letra de the truth - the reputation
- kyndall › letra de old ways - kyndall
- ynw melly › letra de gucci jacket - ynw melly