letra de permit - tekno
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
i need some healing because im going insane
but when i see your face im smiling again
this our encounter no go be in vain
shey you go give me one chance make i try love again
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintеnance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey makе n0body go try my baby oh
omalicha you be my spec oh
e no get anybody wey do me like that oh
the complications we go digress
girl specification, dey buss my head oh (ebenebe)
girl you sweet like nko (nkwobi)
i want you in the early morning
make we run the world my beyoncé as long as you permit me
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintenance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey may n0body go try my baby oh
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
letras aleatórias
- enzo dong › letra de che guard a fa - enzo dong
- rockie fresh › letra de your life (remix) - rockie fresh
- kekra › letra de c kom ça - kekra
- broiler › letra de møndarn - broiler
- the magnetic fields › letra de '10 20,000 leagues under the sea - the magnetic fields
- enyo aluka › letra de society and me/the big bad wolf - enyo aluka
- pede b › letra de bunden af fødekæden - pede b
- ghostemane › letra de bloodshot - ghostemane
- kuqe 2115 › letra de szukasz nienawiści - kuqe 2115
- s a m nikola trpeski › letra de den - s.a.m. (nikola trpeski)