letra de maria - tekno
maria lyrics
[hook]
mari, maria oo
kedu if mmere maria oo
mari maria oo
kene kene maria oo
[bridge]
maria maria, maria maria, maria maria
darigimi maria, forgive me maria
gbaghalum maria
biko tell ‘em maria
that i want to marry her
[verse 1 – tekno]
mamie no mamie no like
mamie no like when i lie
walaitalai
i tell am say i dey dubai
but i dey for unilag with my nicky minaj
mamie no, mamie me no like
mamie no like when i commot for night eh
maria like me too much, she no no
she no no how i feel
[selebobo]
she talk say me i too sakerewa
the way you do me, do me
me i no like kerewa
tekno selebobo eh
abisa fangerewa
forgive mari oo, me i am so sorry wa oo eh
[hook]
mari maria oo
maria forgive oo
kedu ife mmere maria oo
look at your baby oo
mari, maria oo
kene kene maria oo
[bridge]
maria maria, maria maria
maria maria, darigimi maria
forgive me maria
gbaghalum maria
biko tell ‘em maria
that i want to marry her
[verse 2 – tekno]
girl me change
me no do you bad again
me i’ll be a better man
today and forever the same
girl me i love you hard
girl me i give you hard night and day
girl, mamie no play i swear
me be your bae all the way
[selebobo]
she talk say me i too sakerewa
the way you do me, do me
me i no like kerewa
tekno selebobo eh
abisa fangerewa
forgive mari oo, me i am so sorry wa oo eh
[hook]
mari maria oo
girl me say
kedu ife mmere maria oo
am sorry girl
mari, maria oo
kene kene maria oo
[bridge]
maria maria, maria maria, maria maria
darigimi maria, forgive me maria
gbaghalum maria
biko tell ‘em maria
that i want to marry her
letras aleatórias
- panic lift › letra de everything i have (xentrifuge remix) - panic lift
- mackenzie ziegler › letra de phases - mackenzie ziegler
- rastaclone › letra de forte - rastaclone
- dan owen › letra de splinter - dan owen
- die arzte › letra de anders als beim letzten mal - die ärzte
- buzzcocks › letra de chasing rainbows / modern times - buzzcocks
- jamie brockett › letra de legend of the uss titanic - jamie brockett
- dean blunt › letra de are you as good as i remember - dean blunt
- luna sea › letra de kiss - luna sea
- fabri fibra › letra de questo pezzo - fabri fibra