letra de mama - tekno
[hook]
i no get money when i come lagos
na my dream and my hustle and i thank jesus
my tori go inspire you
but e no mean say
say you no go hustle
say you no go struggle oh
[chorus]
mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow
alhaji tekno
mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow
yeah yeah yeah yeah yeah yeah
you go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram
say you go fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
the only way we fly na private oh ah, fly na private oh
we no dey sh-t for public toilet oh ah, we no dey clean yansh oh
[verse 1 – wizkid]
i swear say for ojuelegba, i swear say them know my story
then when i dey for zanga, swear say them know my story
n-body send when i sabi banky w, but right now say na starboy starboy
now girls move, ting-a-ling-a-ling
god bless me i bless mama pocket
right now i don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
i don’t need to blow my trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
them be plug but na we be the socket pa ra ra pa ra ra ra ra
money dey for bank e dey for pocket oh, we dey use am clean nyash ra ra pa ra ra ra ra
[hook]
i no get money when i come lagos
na my dream and my hustle and i thank jesus
my tori go inspire you
but e no mean say
say you no go hustle
say you no go struggle oh
[chorus]
mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow
alhaji tekno
mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow
yeah yeah yeah yeah yeah yeah
you go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram
say you fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
the only way we fly na private oh ah, fly na private oh
we no dey sh-t for public toilet oh ah, we no dey look face oh
[verse 2 – tekno]
day by day so we hustle, so we hustle
december to december oh yeah yeah
na so we struggle, oh my god
day by day, so we dey hope and pray
so we hustle, so we hustle oh
but if you work hard, if you work hard oh
everything don good, everything don good
money no dey when i enter lagos
na my dream and my hustle and i dey serious
[outro]
my tori go inspire you
but e one no mean say
say you no go hustle
say right now i don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
say you fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
the only way we fly na private oh ah, fly na private oh
money dey for bank e dey for pocket oh, we dey use am clean nyash oh
letras aleatórias
- guccc › letra de #hashtag - guccc
- neil young › letra de journey through the past (duet) - neil young
- kikuo p › letra de バツ猫 (xxx cat) - kikuo-p
- everette › letra de rocket man - everette
- lalo ebratt manuel turizo › letra de la presión - lalo ebratt & manuel turizo
- antonio buell › letra de brave new world (rough mix) 1.2 - antonio buell
- nandes › letra de its gon be ok - nandes
- shadow x › letra de khellihoum - shadow x
- bonzo leuven › letra de everything i thought was real - bonzo (leuven)
- kiryafa › letra de question - kiryafa