letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de lamba - teejayboy

Loading...

lyrics

[intro]
hustle oh
never tire oh

hustle yeh yeh
we been going through whole lot
in street no dulling
sambada whole lot

[chorus]
anwana nwana nwana nwana nwuwna si deo
anwana nwana nwana nwana nwuwna si deo
anwana nwana nwana nwana nwuwna si deo (omoge give me the lamba)
anwana nwana nwana nwana nwuwna si deo
give me the lamba
give me the lamba

[verse]
first of all
never back down

don tey we dey hustle-aga
kpankahala
jangahala
eke oh
swear no go go down
sweating in hustle
feeling da race
god no go let me down
bad energy off my way no go bring me down (onye mgbada)
ooh
we been through wholе lot
yeah yeah
we going through wholе lot

londoner (ololo)
hustler-nah (bolanle)
sunga-nah (bolanle)
dunca-nah (bolanle)

[chorus]
anwana nwana nwana nwana nwuwna si deo
anwana nwana nwana nwana nwuwna si deo (say na the matter)
anwana nwana nwana nwana nwuwna si deo
anwana nwana nwana nwana nwuwna si deo
ehhhh

[bridge]
nwanne anyi gwagi ife anya fugolu
i ga ama inwe-ego abulo by choice
[verse]
no save my name for your phone if you no get dollar (dollar)
no talking dollar swear you try you go see ban ah (ha)
showakpana
go conquer nah
never back down man ah
no kuo kamapana

[chorus]
anwana nwana nwana nwana nwuna si deo

……
……
……

[outro]
no store my number
no dulling (hustler-nah)
time na money (sunga-nah)
no talking money (dunca-nah)
store number

hmm
ooh

[end]

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...