letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de son of the soil - teefreeze

Loading...

choros
i just wan shout polla dem
and greet pollan dem
peace to the people
wey put smile for my face
i greet polla dem
all dem mans polla dem
and to the people
wey love me
polla dem
i chow polla dem
man dem
polla dem
this to the people
wey put smile for my face
i greet polla dem
all dem mans polla dem
and to the people
wey love me
polla dem

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
omo oni ile
lon soro

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
eni ori yo lon so

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
omo oni ile
lonkorin
dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
eni ori yo lon so

v1
i go steady ride pon my friend
does wey dey when i bend
and to my padi
wey love me when i fell
no be to those wey love me
when i get
i tell dem babylon
dey loose my address

i never fit vex
time no dey i dey press
dem never help me
dem no care
dem no send
even to them
me nah care
and me no send

and that why i do this song
me no vex
you see as the thing thing go
man no vex and no dens
i tell em pimpim pass dem no get
am in a sp-ce wey manner man
no vex
bcus all this blessings and much
them no get
choros

i just wan shout polla dem
and greet pollan dem
peace to the people
wey put smile for my face
i greet polla dem
all dem mans polla dem
and to the people
wey love me
polla dem

i chow polla dem
man dem
polla dem
this to the people
wey put smile for my face
i greet polla dem
all dem mans polla dem
and to the people
wey love me
polla dem

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
omo oni ile
lon soro

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
eni ori yo lon so

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
omo oni ile
lonkorin

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
eni ori yo lon so

v2
too much talking no dey full basket
ain’t n0body love you
when you just nuh get
ain’t n0body go dey
when gobe goes gbess
the street don’t love you
they just wan impress

jejeli jejeli i drop
wey dem gbese
how many times
wey i drop
wey dem jenbe
i be them baba for this bus
oya sole
tell em babylon make dem shift
fawon bole

i be the son of the soil
yea them know i been son of the soil
i be the son of the soil
now dem they see am
i been son of the soil yah

i just wan shout polla dem
and greet pollan dem
peace to the people
wey put smile for my face
i greet polla dem
all dem mans polla dem
and to the people
wey love me
polla dem

i chow polla dem
man dem
polla dem
this to the people
wey put smile for my face
i greet polla dem
all dem mans polla dem
and to the people
wey love me
polla dem

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
omo oni ile
lon soro

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
eni ori yo lon so

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
omo oni ile
lonkorin

dele oo
dele oo
moki yin dele ooo
eni ori yo lon so

outro
you see in this life
n0body will ever tell your story
better than you

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...