letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de vero - tee flawless

Loading...

call me that girl
make she come dance
make she come whine for me ooo

s-xy vero wa noww
ibadi ni jo wa
i gat plenty dollar girl
to ba le jo dada se

be re mo le ko mu jo
this kind girl mo le ba jo
come over come whine slow o
bo si gbangba ka jo

come over come over baby
come whine steady for your darling
and i like the way u dancing for meee
and u really making me barmy

anything you want girl you are free to ask
because of you o nah why i dey grind
just let me know girl i don’t want you lack
this time around o no love is blind

when i enter the club dem tell me say one kind girl go sabi dance
when i enter the club dem tell me say one kind girl go sabi whine

as i enter the club mo gbo wo wole
nah spinall dey play no be sere sere
call other girls o kia kia
make dem come and dance o tara tara ahan

omo toni toni you are sumptuous
baby i don’t have to tell you i’m serious
the love i have for you is obvious
baby let’s discuss
i don’t form pompous oh

if you gimme chance i go give you love
with bad romance you go love me more
if you wanna dance i go sing you song
o ya baby girl tell me what you want o

oh my sweetie
oh oh oh my lady
oh oh oh my s-xy vero tell me wetin you want o

oh my lady
wo wo oh my sweetie
wo wo oh my s-xy vero tell me wetin you want oh girl

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...