letra de nobody fine pass you - tclassic
mix naija entertainment
wicked
serimakaburi
cl-ssical boy
olololololouh
you are feeling fly
cause i no get kpa
you dey follow sugar daddies
no dey do jati jati eh eh eh
i dey wonder why
baby do me like this o
you can do me like that o
be loyal, be humble (popo ne)
no money na trouble
oh baby no fumble (nepo)
i love you, she no do
na money dey open (gbe body eh)
i’m feeling your hustle
with everything you do
yea
at the end of the day
you know i love you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
oh baby no dey cackle
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
i no want no trouble
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
i no like trouble
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
baby me i know say n-body perfect o (perfect o)
see every other day, you dey play me like c-ssette o (c-ssette o)
say make i no lie, say make i no lie, you dey do me strong thing o
gat me high like pami o
shawty you too sweet, girl i go need agbo jedi o
call me when you’re ready o
shogbon mi, gbon mi
you too fine but you get bad character
any man wey enter must to get debit wahala
be loyal, be humble (popo ne)
no money na trouble
oh baby no fumble (nepo)
i love you, she no do
na money dey open (gbe body eh)
i’m feeling your hustle
with everything you do
yea
at the end of the day
you know i love you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
oh baby no dey cackle
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
i no want no trouble
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
i no like trouble
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
chii
be loyal, be humble (popo ne)
no money na trouble
oh baby no fumble (fi le kp0)
i love you, she no do
na money dey open
i’m feeling your hustle
with everything you do
yea
at the end of the day
at the end of the day you know i love you
wicked
spyrit mix
letras aleatórias
- the streets › letra de walk of shame - the streets
- cody webb › letra de peaches - cody webb
- neighbourly › letra de does it matter - neighbourly
- johnny foreigner › letra de johnny foreigner vs you and everyone you love - johnny foreigner
- eazy mac merkules › letra de eazy merk - eazy mac & merkules
- yuni rus › letra de зона комфорта (comfort zone) - yuni. (rus)
- tarcisio marchiori › letra de hino do colégio coração de jesus de florianópolis - tarcísio marchiori
- obito vnm › letra de trốn chạy - obito (vnm)
- the good days boys › letra de flight +82 - the good days boys
- akhenaton veust › letra de ptsd - akhenaton & veust