letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de selenkejo - tanamuzicka

Loading...

e wo won, e wo won b’won se n’wo wa
e wo won, e wo won, e wo won b’won se n’wo wa, e wo won
me i dey mood to party o
but i don’t know about you o
if you hear the gbedu you go bounce
you go start to dey want to dey dance
me, i bere mole m’a jo jo
i go vibe laka dis laka so o

cos dis gbedu
e dey make me dey do
oya selenke sen sen selenkejo
selenke selenkejo jo, selenkejo jo jo
sеlenke selеnkejo jo jo
selenke selenkejo maa jo
selenke selenke jo jo jo jo jo
e wo won, e wo won b’won se n’wo wa
e wo won, e wo won, e wo won b’won se n’wo wa
e wo won, e wo won, e wo won b’won se n’wo wa, ey

instrumental

abegi no waste this gbedu o
and you gast move your body too o
so, just put on your dancing shoes
and start to dey burst the moves
instead of to just dey look
as the dance na two by two
cos dis gbedu
e dey make me dey do
oya selenke sen sen selenkejo e
selenke, selenkejo jo, selenkejo jo jo
selenke selenkejo jo jo
selenke selenkejo maa jo jo
selenke selenkejo jo jo jo jo
e wo won, e wo won b’won se n’wo wa
e wo won, e wo won, e wo won b’won se n’wo wa
e wo won, e wo won, e wo won b’won se n’wo wa, ey

instrumental

me, i gbadun dis gbedu o
so may i have this dance with you o
so na to shuffle am foot by foot
if na shoe you dey wear or na boot
and the music dey go to the root
to dey make the vibe overshoot

cos dis gbedu
e dey make me dey do
oya selenke sen sen selenkejo
selenke selenkejo jo, selenkejo jo jo
selenke selenkejo jo jo, ye
selenke selenkejo maa jo
selenke selenkejo jo jo jo jo
e wo won, e wo won b’won se n’wo wa
e wo won, e wo won, e wo won b’won se n’wo wa
e wo won, e wo won, e wo won b’won se n’wo wa, ey

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...