letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de patience - t sleek

Loading...

patience lyrics
so many fishes in the sea huh?
many stars, sky is big enough to fit all
i keep it focused, i’m a sniper on a mission

aim, aim, aim, i dey k!ll dem

make i giddem the joy wey dey k!ll envy
i give you one hundred, you dey give thirty
carry my matter, but e too heavy
nor fit block the vision, i dey see clearly

giddem the joy wey dey k!ll envy
i give you one hundred, you dey give thirty
carry my matter, but e too heavy
nor fit block the vision, i dey see clearly

me nor dey people please, that sh-t is hard to fix
na people you know qualify to be your enemies
i nor be customer, i nor dey negotiate
no go dey patronize me with your bullsh-t

cuz i nor get patience
i nor get patience
you took my patience
i nor get patience anymore
patience, i nor get patience

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...