letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de you - t sleek & lens

Loading...

you lyrics
energy ti come online

they’re showing you all the signs

the 60 you see could be a 90
it’s taking control of your mind
if you don’t use your eyes for the right things

do you converse on a daily, do you talk to you? (b’ara e wi)
it’s not too much, are you getting me? (b’ara e s’oro)
if you nor trust no one, you fit to trust in you
and when you get no one, you fit to call on you

only you can do it my paddy
only you fi make you happy

only you can do it my paddy
only do what makes you happy

(beconcini)
when you choose to understand it
say, i be god, i nor be person

i nor believe amount of tears wey i shed
i nor sell my soul, you take my body instead
(beconcini)
i know, if tears out my eye, don’t make my cry
the thing just dey scatter, just dey scatter my head
the matter dey scatter, just dey scatter my head
wake yourself well now, check your body
nor tell me say you never see am
sweet life, put a hole in your cavity
i’m a big deal, man a tobi tobi kabiti
(beconcini)
wetin go k!ll me i never see o, set my soul free when i’m dead
what will never be will never be o, there is no need to pretend

if you nor trust no one, you fit to trust in you
and when you get no one, you fit to call on you

only you can do it my paddy
only you fi make you happy

(beconcini)

only you can do it my paddy
only do what makes you happy

when you choose to understand it
say, i be god, i nor be person

i nor believe amount of tears wey i shed
i nor sell my soul, you take my body instead
the thing just dey scatter, just dey scatter my head
the matter dey scatter, just dey scatter my head

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...