letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de lórílé - t.ollyvar

Loading...

sote u no be solidstar
u dey gahu like say u be superman
choping anoda man pikin work
bobo no be by force o
feeling for her that’s not a crime
but the problem be say she’s not feeling back
take it easy don’t fight her back
everyone got their choice o

e no mean say she no gree for u
make you ugly boy
or she say
you no be her type
well, that can be the point
all the same
that one no make u dey act like pikin boy
my guy pick some sense o
trust me e go work

lorilе!

bebenlo o
lorile o yеh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
won ti k’eran mero
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
bebenlo lo o
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
won ti k’eran mero
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
sote she don spoil your package
you won pour her acid run away
untop wetin you wan spoil her face
win with love not with violence
n0body holy is not the point
the point be say she’s too young for that
harassing children cos of s-x
you go born your own one day

e no mean say she no gree for u
make you ugly boy
or she say
you no be her type
well, that can be the point
all the same
that one no make u dey act like pikin boy
my guy pick some sense o
trust me e go work

bebenlo
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
won ti k’eran mero
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
bebenlo lo o
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
won ti k’eran mero
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...