letra de life - t. dollar
life, many people self don try
working everyday and night
but them want make i dey one place loju kan na make i no rise
lola oluwa no way
loke loke loke
baba make your blessings show face
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko
now them dem dey love us
no one dey i get baba god
and with jehovah i stand strong
you sabi me, you sabi me die
so many people many haters
saying things about you later
them try me but i no loose guard oh
woni woni won wa mi
i′m steady making moves and working
no more bad energy around me
why them be hating me allow me yeah
life, many people self don try
working everyday and night
but them want make i dey one place loju kan na make i no rise
lola oluwa no way
loke loke loke
baba make your blessings show face
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
but them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko, orin mi lon ko
now them they love us
no one dey i get baba god
and with jehovah i stand strong
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
but them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko, orin mi lon ko
letras aleatórias
- alex mcquade › letra de close - alex mcquade
- delinquents hardcore › letra de sheep - delinquents (hardcore)
- dio rapper › letra de cool (remix) - dio (rapper)
- peninha › letra de alma gêmea - peninha
- layah › letra de нельзя поменять - layah
- jasmine rodgers › letra de sense - jasmine rodgers
- wantons › letra de coming soon - wantons
- guckkasten › letra de 저글링 - guckkasten
- basement grindhouse › letra de what should i call the death grips song? - basement grindhouse
- solarbialas › letra de trzasnęła drzwiami - solar/białas