letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de problem girl - switspecial

Loading...

the first time i met this
baby girl ooo
i told her fine girl

i want to know you
she say she be kokoma
she say she be kokoma
her body na fire
her body na fire
when i try to come close oo
when i try to come close oo
she give me leg over ah
she give me leg over ah

she be problem girl oo
she be problem girl oo

na the problem girl oo
na the problem girl oo

she be problem girl oo
she be problem girl oo

na the problem girl oo
na the problem girl oo

baby girl me i love your style eh
fine girl me i love your smile eh
your front side dey making
dey me dey kolo
ur back side dey making me
dey follow follow
all the guys out there
feeling your swags
them are tell me
you be classic girl
celebrity girlfriend wey
me i get
my celebrity fiancee
you too clean
switspecial boy on mic
me burst on the mic
hands up in the sky eh eh
wetin you cary cary cary
for ur back side eh
wey the guys them see
eee
them dey follow follow ooh
ote lemi dele
mo sare wole
mo sare wole

she say she be kokoma
she say she be kokoma
her body na fire
her body na fire
when i try to come close oo
when i try to come close oo
she give me leg over ah
she give me leg over ah

she be problem girl oo
she be problem girl oo

na the problem girl oo
na the problem girl oo

she be problem girl oo
she be problem girl oo

na the problem girl oo
na the problem girl oo

my only baby
my princess
she give it to me da real source
she inspire me on a new song
me love the way you smile re eh
oreva baby me love ya eh
you give it to me da real source
you inspire me on a new song
me love the way you move re eh
shumurege kpom kpom
owa kpamurege eh
come close
shumurege kpom kpom
owa kpamurege eh
come close oo
eh shumurege ye
owa kpamurege eh
ani ko shumurege eh
owa kpamurege
kpamurege kpamurege

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...