letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de state of emergency - switch & dhanjae

Loading...

(switch)
you
no one is gonna fight for you
i keep it real to the game and i’m true
they chop and carry go,dem no care about you
i fih ah bad to the bone, you know that i’m true

this city wey i come from ,they tanana
they no dey gree ,they no dey hear word,they parrarra
no shark come dey make noise,drink paraga
cos even small boys don chop am like banana
this city wey i come from ,they tanana
they no dey gree ,they no dey hear word,they parrarra
no shark come dey make noise,drink paraga
cos even small boys don chop am likе banana

we no dey fear,wе no dey send,we no dey look face
we no dey send anybody even though na disgrace
economy take all our money, dem put us for prison
dem want us to frustrate
ahhhhh
no go dey yarn pata pata cos these boys no dey fear gun
ouuuuuu
we fear no man,we only fear god
ahhhh
no go dey yarn pata pata cos these boys no dey fear gun
ouuuuu
we fear no man,we only fear god

no one is gonna fight for you
i keep it real to the game and i’m true
they chop and carry go,dem no care about you
i fih ah bad to the bone, you know that i’m true

this city wey i come from ,they tanana
they no dey gree ,they no dey hear word,they parrarra
no shark come dey make noise,drink paraga
cos even small boys don chop am like banana
this city wey i come from ,they tanana
they no dey gree ,they no dey hear word,they parrarra
no shark come dey make noise,drink paraga
cos even small boys don chop am like banana
you might also like
(dhanjae)
we no dey fear,we no dey hear word,tanana
if your girl she go dey near boys,banana
wey loud,i want to near god, gbanana
sare gbe mi trabajae on a canada

kala
olorun,mo ti kala
olorun,mo ti kala
hustle mi ti gbona
olorun,mo ti kala
olorun,mo ti kala
olorun,mo ti kala
hustle mi ti gbona
olorun,mo ti kala
olorun,mo ti kala
hustle mi ti gbona
olorun,mo ti kala
olorun,mo ti kala
olorun,mo ti kala
hustle mi ti gbona

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...