letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de hustle bro - surrex

Loading...

shiaa
i go by the name surrex

s u double (r) e x

[verse one]

make jam rockslam
the christians hating on the islam
abum the execu,the pilot and the eastman
the reason why the axeman be hating on the bagman
be my eve,make i be your adam
be my mermaid make i be your merman
you want more drink,chere make i call the barman
and no be every friend wey you go need to dey trust man
when you start, so many no go support you but when you don dey succeed that time dem go near you
all of them go dey come close want to friend you
when you sell your friend even your buyer no go trust you

[chorus]

hustle jo jo jo

make the money sure jo jo

hustle jo jo jo

even when the bar no show

my brother

[verse 3]

the living calling on the dead man
the bushman calling on the horseman
even the sportsman calling on the linesman
the madman is no better than the deadman
the good men fight against the badmen
shey na the boko haram empower the herdsmen
the bagmen be hating on the klansmen
the reason why avengers be working with the xmen
the huntsman talking of experience
the brokeman blaming on the government
the artist wanting the endors-m-nt
shout out to nagornet you can still call them newsmen

[chorus]

hustle jo jo jo

make the money sure jo jo

hustle jo jo jo

even when the bar no show

my brother

[verse 3]

some kind people no just want make you go forward
night and day dem go dey pray for your downfall
ehhhh for your downfall
dem go dey pray for your downfall
badman want make i dey backward
the girls them are rushing into the male ward
putting on short skirt getting wayward
when dem are pr-ss that time dem are awkward
the girls dem plenty
puma and fendi
pull up inna mercedes
gucci and versace
we now wan pull with benzes
we wan come with bentley
the girls them plenty
the girls dem

[chorus]

hustle jo jo jo

make the money sure jo jo

hustle jo jo jo

even when the bar no show

my brother

jo jo

jo jo

hustle jo jo jo

even when the bar no show

my brother

mosthighmix!!!!!!!!!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...