letra de face me - sunny neji
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you
face me i face you oh oya
i no go run away oya
rock me i rock you oh oya
na me and you today oya
if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
to gree say na rock and run away oya
na make we for rock another day
con knock for my door oh oya
i done open oh oya
the thing wey you dey find oh oya
you go see am oh oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
to gree say na rock and run away oya
na make we for rock another day
so so so so
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do
if you facе me i face you
hold me i hold you
rock mе i rock you
do me i do you do do do
play me i play you oh oya
show me wetin you get oya
today i no go gree oh oya
you don enter my net oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
the reason i rock and run away oya
na make we for rock another day
goat wey k!ll lion oh oya
water don pass e garri oya
rubber challenge e iron eh oya
this one na serious story oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
the reason i rock and run away oya
na make we for rock another day
so so so so
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you oh
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
if you rock me i rock you
do me i do you
oh if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you woh woh woh
if you face me i face you
yeah hold me i hold you ha ha
rock me i rock you
do me i do you oh
woh if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do do me if you face me i
letras aleatórias
- antiboy › letra de devil - antiboy
- stand atlantic › letra de roses - stand atlantic
- anis bk › letra de smbatik | سمبتيك - anis bk
- ashley mcbryde › letra de bible and a .44 - ashley mcbryde
- reykon › letra de mala - reykon
- manu meta › letra de down mit den jungs - manu meta
- pond usa › letra de tree - pond (usa)
- brian fallon › letra de see you on the other side - brian fallon
- j a m the artist › letra de love you, good for you - j.a.m. the artist
- midas › letra de love and lies - midas