letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de wonder - sunny blaize

Loading...

see dem call me sunny blaize o
eh…finest boi on this one o
(on this one o)
(fire)

ojo na re bi ana
dem tell us say won o le gbo orin wa mo
open your ears,e ma teti ke gbo
party scatter,gbogbo yin n sapamo
rollercoaster awa ti bo
every friday,la fi n shaye for club
dropping fire ke ma so kin ma gbo
na who do am sebi na my god

yea…na god dey do all the wonder
if dem get outing,won a ma wa wa
if we dey go for street,won a ma boss wa
no be me na god dey do am(ahn)
na god dey do all the wonder
if dem get outing,won a ma wa wa
if we dey go for street,won a ma boss wa
no bе me na god dey do am(ahn)

back then whеn i start that stuff (stuff)
dem no wan see me for hood(hood)
dem chase us awayyy
dem no wan see us again
when i start that stuff (stuff)
dem no wan see me for hood(hood)
dem chase us awayyy
dem no wan see us again
praying for better days(days)
finest boi ti trabaye(ye)
omo ti gbera tan an
won ri wa won sapamo
praying for better days(days)
finest boi ti trabaye(ye)
omo ti gbera tan an
won ri wa won sapamo
na god dey do all the wonder
if dem get outing,won a ma wa wa
if we dey go for street,won a ma boss wa
no be me na god dey do am(ahn)
na god dey do all the wonder
if dem get outing,won a ma wa wa
if we dey go for street,won a ma boss wa
no be me na god dey do am(ahn)

sunny blaize ana wey you no wan see
omo kekere don dey pepper yin
i want to say thank you for hating me
back then,ko si eni to gbo temi
right now the boy don dey popular
my brain don dey settle like cold water
smart shooter buh i no dey pull trigger
dem know me for street as the gentle guy

na god dey do all the wonder
if dem get outing,won a ma wa wa
if we dey go for street,won a ma boss wa
no be me na god dey do am(ahn)
na god dey do all the wonder
if dem get outing,won a ma wa wa
if we dey go for street,won a ma boss wa
no be me na god dey do am(ahn)
finest boi
fire!
fiiireeee

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...