letra de trypheney - stormexy
intro
gmg music……. young og on the beat
ah…… ah…. ah
ah…… ah…. ah
ah… juiceboy stormexy one time
verse one
say na because of you wey i getti mouth
dem dey wonder which girl i talk about
i dey tell them something wey dem no fit doubt
if you see my woman, you go leave your woman
hook
(young og on the beat)
i want to show you love
walk down the road
make i show you off
i no do you wrong
no go let n0body do you rough 2x
chorus
haba oh… trypheney
your love dey k!lli person
you’re like a blessing to me
you’re my strength, you’re my energy 2x
verse two
i will never ever lie
i will never play your love
even if you faraway
your love gonna make way
i will never ever doubt you
hear the lies about you
even if the sky will fall
am not gonna runaway
hook
i want to show you love
walk down the road
make i show you off
i no do you wrong
no go let n0body do you rough 2x
chorus
haba oh… trypheney
your love dey k!lli person
you’re like a blessing to me
you’re my strength, you’re my energy 2x
young og on the beat…..
gmg music
juicemix…….
letras aleatórias
- kathie lee gifford › letra de the journey - kathie lee gifford
- loredana berte › letra de buongiorno anche a te - loredana bertè
- jorge ben jor › letra de umbabarauma - jorge ben jor
- hillsong worship › letra de touch of heaven (live/acoustic) - hillsong worship
- katty sarka › letra de автостопом - katty sarka
- wordsworth › letra de evol - wordsworth
- voltio › letra de matando la liga - voltio
- perfect scums › letra de something in the way she moves - perfect scums
- temsilci › letra de emperyal oteli - temsilci
- terror rap › letra de same day - terror! (rap)