letra de gbemi soke - stormexy
intro
let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody (s’bling on the track)
cause -ssurance cover me
verse one
god turned a boy to a man
very small boy to a man
now a man grow with a plan
papa put hand for my plan
me i wan get my crown
me i wan put them for doubt
me i wan make them dey count
me i no wan to dey lack
hook
i want to get money like adeleke oh
otedola baba mi adenuga oh
the way wey dangote dey get
i no go mind to get am too
as you dey bless me
no forget my people too
chorus
so let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
baba gbemi soke (soke)
baba gbemi soke oh (soke oh) 4x
(s’bling on the track)
verse two
thank god say god no be man
dem for don scatter my plans
dem for don enter my line
dem for no let me dey shine
everyday now i dey smile oh
me i wan give dem the vibe
me i wan give dem the sound
me i wan double my grind
hook
i want to get money like adeleke oh
otedola baba mi adenuga oh
the way wey dangote dey get
i no go mind to get am too
as you dey bless me
no forget my people too
chorus
so let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
baba gbemi soke (soke)
baba gbemi soke oh (soke oh) 4x
chorus (telephone effect)
so let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
chorus continues (no phone effect)
baba gbemi soke (soke)
baba gbemi soke oh (soke oh) 4x
chorus (telephone effect)
so let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
(s’bling on the track)
(juicemix)
letras aleatórias
- the manhattan transfer › letra de oh yes, i remember clifford - the manhattan transfer
- ougwnwrgv › letra de but she beat my high score - ougwnwrgv
- pieces of a dream › letra de surrender - pieces of a dream
- the adored › letra de tell me tell me - the adored
- lucas lucco › letra de de mão em mão - lucas lucco
- kjell hoglund › letra de sista valsen - kjell höglund
- young jk › letra de one - young jk
- jubyphonic › letra de outer science - jubyphonic
- mansun › letra de butterfly (a new beginning) - mansun
- necro › letra de music for you to die t - necro