letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de tell them - stonerboy

Loading...

intro
stonerboy! rockcity!
tell them

verse 1
stonerboy

na your issue wey occur to me
i no go lie baby talk to me
i want your kiss, baby turn to me
if na goal-post, i go score brace
me and you together,we go embrace
we’re the love birds, dem dey complain
if anybody hates us, na injury dem go sustain

like alcohol you dey high me
i get brown hair, na you dye me
i will be your bicycle, na you go dey ride-2

chorus
rockcity

through good and bad
happy and sad oh
girlie me and you,only me and you
i’ll make you my wife till the end,you and i oh
girlie me and you,only me and you
tell them

hook-2
stonerboy

ife okun leleyi kole gbee rara
eran osha leleyi, koshe je rara
omo toh s-xy mofe balo
omo toh pretty,moma balo

verse 2
rockcity

give me love, give me love
it’s you i want, with you alone
all day you gat me thrilled
all my dream, you wish to fullfil
highgrade love, no deceiving
look into my eyes, what do you see?
oh my god what a feeling (oh yeah oh yeah)

chorus
rockcity

through good and bad
happy and sad oh
girlie me and you,only me and you
i’ll make you my wife till the end,you and i oh
girlie me and you,only me and you
tell them
hook-2
stonerboy

ife okun leleyi kole gbee rara
eran osha leleyi, koshe je rara
omo toh s-xy mofe balo
omo toh pretty,moma balo

verse 3
stonerboy

ibadi e lon jamilaya(eshhh ahh ahh), babygirl wa gbemisaya
give me one chance, make i fire
enemies won chase wa, possibly kale split up oh
won ti le wa t-ti, won le ba wa
reason niyen toh fi pull of oh
ife wa kole lukudate, original leleyi no be duplicate
if we dey play, na who go officiate
oro e lon fo lori biti aeroplane,-2
turn to your left, oya turn to your right
only me, you go see gan(i get everything that you seek)uhn
both in the dark and in the night
only me you go see gan(i get everything that you see)oh
wow oh waa waa waw was(sima)

chorus
rockcity

through good and bad
happy and sad oh
girlie me and you,only me and you
i’ll make you my wife till the end,you and i oh
girlie me and you,only me and you
tell them

hook-2
stonerboy

ife okun leleyi kole gbee rara
eran osha leleyi, koshe je rara
omo toh s-xy mofe balo
omo toh pretty,moma balo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...