letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de enkulenu eyes on you - stonebwoy

Loading...

[intro]
all who never know, dem ago know
bhim!

[verse 1]
baba walai, show me, make i see
i want to find my remedy
wetin i go do for love…love (bhim!)
’cause the badman never know…
what to do to get your love
everyday we dey pon road
i want you know say

[chorus]
my girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o, o
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o

[hook]
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo

[verse 2]
let me hold you tighter
cyan fi cool, i’m a lighter
gonna love you better
my touch make you feel a likkle lighter
anuh fake, man a real
waan you fi know say every likkle argument seize
nothing can buss up the seal
your love is blind, just my heart can see

[chorus]
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o, o
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o

[hook]
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo

[verse 3]
anuh bore, anuh vex
it be the things you dey do and the works
like journey to the west
i go dey follow you e do like curse
after you, no one next
if it no be you, then n-body else
woman, i bring happiness
everything i dey do no dey end or reverse

[chorus]
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o, o
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o

[hook]
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo

[verse 1]
baba walai, show me, make i see
i want to find my remedy
wetin i go do for love…love (bhim!)
’cause the badman never know…
what to do to get your love
everyday we dey pon road
i want you know say

[chorus]
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o, o
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o

[hook]
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...