letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de say it - stonebwoy feat. demarco

Loading...

monie pon de beat nooooooo
stonebwoy yaaaah
demarco

ey
forget honey ah be sugar ga
them dey do ah dey do badder
ah tear chain, ah dey go gaga
girl ah you alone, ah no dey see baaba
fight for you ah be umaga
race for you ah be schumacher
ferragamo for the body along the prada
ah go sing for you ah go do raggar

say it o-osay it
say it o-osay it
omoge make you no do me the long thing
say it o-o say it

say it o-o say it
say it o-o say it
omoge make you no do me the long thing
say it o-o say it

ey
whether nah land or lamborghini ah
i go give am to you just call on me babe
the love wey i get e no be fallacy
ah go they there for you emotionally

demarco
me gyal tell me wah yuh wan girl don’t feel shy
cheque for you baby girl no lie
fling the fendi glasses pon yah yai
anything yah won gyal me money cyaan buy
gyal dome na oye
gyal u won me roll pon your body all day
when you wan me whole e mah u fi know sey
champagne after champagne gyal rosey mmnn
gyal wine pon the ladder
be in your fendi, gucci and the prada
gyal your bakka make me take a flight catch accra
my gyal wine up your waist big bakka

say it o-osay it
say it o-osay it
omoge make you no do me the long thing
say it o-osay it

say it o-osay it
say it o-osay it
omoge make you no do me the long thing
say it o-o say it

ey
whether nah land or lamborghini ah
i go give am to you just call on me babe
the love wey i get e no be fallacy
ah go dey there for you emotionally

you know i love my life
that’s why your name inna me good book
been through the pain and strive
that’s why me and you together is a good look

my gyal you my mightylele
s-xy body make me find melody
you trap inna me life finalele
call me any day try me dede

demarco
my life go boring
ah go dey worry
my life ego sorry
when you no dey close yoooii yooo

worry
ah go sorry
boring
when me no dey close to you

say it o-o say it
say it o-o say it
omoge make you no do me the long thing
say it o-o say it

say it o-o say it
say it o-o say it
omoge make you no do me the long thing
say it o-o say it

ey
whether nah land or lamborghini ah
i go give am to you just call on me babe
the love wey i get e no be fallacy
ah go they there for you emotionally

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...