letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de wetin dey happen - stewred

Loading...

intro:

hold something
look make i tell you something
you understand
make we drop this english
na naija delta babe na i be
die na die
na only one die na we get
and anyhow i want that die happen na so that die go be
you understand
if we all have to die for nigeria to be a better nation so

verse 1:

emi soro soke
make you tell them
emi gbowosoke
make you tell them
emi feeling the heat
emi feeling the heat
why my people dey cry
black life matter gan
you know say
black life matter gan
so tell me
wetin come dey sup
ahhhh
wetin come dey sup
chorus:

wetin dey happen
wetin dey shele
me i wan know ooo
shey you wan know
oh boy
wetin dey happen
wetin dey shele
me i wan know ooo
shey you wan know
oh boy

verse 2:

oh no no
stewred oh no no
naija oh no no
tell them our story oo
ye ye
hold steady
owo yapa o
owo mi loke gan
no let them forfeit our kpor kpor kpor
now the matter don dey tough
say the police still dey flop
and the government no dey talk
now my people don dey jump
and the bad eggs wan dey scatter place o
no more jubilate o
how the matter dey go dey go ohh
my people eh
voice over:

but going to the streets do you think do you have that nerves to do that now
but why would i not be on the streets
let me tell you something ijeoma
in nigeria non of us is alive
from muhammed buhari to whoever of us we are not alive
but you are breathing
we are merely surviving
you are breathing
we are merely surviving
is that life
you go home
what’s your definition of life
definition of life is having a nation where the child of n0body can become somebody without knowing anybody
and i tell you we don’t have that country
and muhammed buhari will dare not intimate us in our own country

hook:

but i
really wan
wetin come dey
my people don dey jump
my people done dey charge charge up
chorus:

wetin dey happen
wetin dey shele
me i wan know ooo
shey you wan know
oh boy
wetin dey happen
wetin dey shele
me i wan know ooo
shey you wan know
oh boy
wetin dey happen
wetin dey shele
me i wan know ooo
shey you wan know
oh no oh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...