letra de day dreaming - stevosky music
verse 1
3 years i don try
i don fast for my life
my brother my mother
they all fight for my past (oh no oh)
chorus:
i dey for my lane oh
4 day’s gone away oh
blessings come my way oh
day dreaming my fantasy
(eeeei yeah eh)
day dreaming my fantasy
(oh oh oh)
day dreaming my fanta
verse 2
some thing’s i never go talk
many things happen for bustop
olakunle better life junction (ieeh)
i dey my border don’t move closer
tell that n-gga now i’m bigger
now i’m stronger so don’t bother
buju bnxn give me ginger (oh o)
chorus :
i dey for my lane oh
4 day’s gone away oh
blessings come my way oh
day dreaming my fantasy
(eeeei yeah eh)
day dreaming my fantasy
(oh oh oh)
day dreaming my fanta
verse 3
many things dey my mind
pour water for my eye
my brother
so many wishes on me my n-gga
since 3 year’s i don try
i don fast for my life
my mother, my brother
they all fight, for my past
outro :
guy if you no try like
do for them now wey be say
you never too blow very well
imagine you con blow now
dey con dey reason you like
wan kind bad person
dem fit even stop to walk
with you and you no go sabi
wetin you do
letras aleatórias
- keity moon › letra de katy einshell - keity moon
- jody watley › letra de baby tonight - jody watley
- the unity rock › letra de rise and fall - the unity (rock)
- sahmir on the track › letra de look alive - sahmir on the track
- pikers › letra de klatkaż - pikers
- driemanskap › letra de ivamna (love potion) - driemanskap
- elif kaya › letra de aşklarca - elif kaya
- chxpo › letra de rock lee - chxpo
- moustache ricky › letra de dior - moustache ricky
- kiran leonard › letra de could she still draw back? - kiran leonard