letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de cover me - starboy

Loading...

[intro]
it’s kel p vibes

[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah

[verse 1]
no forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
and when e happen, make you enjoy this life, say na one life
yeah yeah
and when the journey bin dey start
dem go look, dem go dislike

[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight

ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby

[verse 2]
you got to know what the music do to me
she say, na the music make her fall for me
she say, my music got a hold on her
she say, my music got a hold on her
this life wey you see, fit make you pai now
life dey, wey money can buy now
i don tey, i don tey, i don try now
no be everything you see for life, you yan now, woo

[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah

[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight

ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby

mix monster

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...