letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de the notice - stackz (ng)

Loading...

[intro: stackz]
respect to all the guys and girls them
especially the ones wey dey play my song them on a daily
much love inna me heart
thanks for the support
gratitude is a must
give them!

[chorus: stackz]
public announcement
you can’t stop me from vibing
i no fit le kprekete
mi afi school dem proper
them tensed like them lost their cappa
give them the mic them stammer (mic them stammer)
shine t–th for the camera (praaaa)
big mood everyday
them want to know the formula
we gyrate like it’s carnival
peace to them all
give them!

[verse 1: stackz]
like chicken nuggets (crunchy)
make way, jen gbe wole
no time, mo ti gbe wole (smooth)
i put you in the mood
when my gbedu play wole
one time, wan ko mi je (dj, dj)
she gimme the cake like say na birthday
she indicate she wan dey my dey
it’s not too late we can go and play
with all your girls
my gees go turn up too
the vibe is spiritual
i do it on a regular
give you the visuals (open your eyes)
inside your medulla
my sound phenomenal
and i know say one day
my aza go gbe gbe gbe
look up the lyrical
content on your cellular
give you the visuals
good for the ocular (badman things yeah)
badman original
and i know say one day
my aza go kigbe ye
[chorus: stackz]
public announcement
you can’t stop me from vibing
i no fit le kprekete
mi afi school dem proper
them tensed like them lost their cappa
give them the mic them stammer (mic them stammer)
shine t–th for the camera (praaaa)
big mood everyday
them want to know the formula
we gyrate like it’s carnival
peace to them all
give them!

[verse 2: stackz]
all thanks to god most high (blessed sacrament)
na him wey dey rescue me
so dj nito put it on repeat
make we boogie, make we flex and chill
african man, african vibe (it runs in the blood)
punctual for the dough, no wasting my time
rebirth, man a frankenstein (awum tam tam brand new)
medication for the stress i been
is to cop ice for the pain
picture me rolling
call me young makaveli
they tryna get friendly
coz they see me fresh on their tele
but them vilipend the vibe already
now them weary
but mans got juice on steady
f-ck with me the glock me i burst
man no fit curse
who god bless, you no fit curse
steady good vibes me i nurse
man no fit curse
who god bless, you no fit curse
[chorus: stackz]
public announcement
you can’t stop me from vibing
i no fit le kprekete
mi afi school dem proper
them tensed like them lost their cappa
give them the mic them stammer (mic them stammer)
shine t–th for the camera (praaaa)
big mood everyday
them want to know the formula
we gyrate like it’s carnival
peace to them all
give them!

[outro: stackz]
awum tam tam
brand new, brand new
wereya wayo
be careful!!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...