letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de impossicant - stackz (ng)

Loading...

[verse 1: stackz]
boy clean
omo na wahala
before guy man go talk
dem go knack am (officer calm down now)
where your cappa dey?
enter the bus my friend
co-operate or see the end
sheybi if raba dey, guy man go pay
and if sapa dey na your fam you go kpe (omo ekelebe don burst me oh)
coz you no wan sleep there
but shey na like this wey we go dey dey
i know you heard that sh-t, a lot got paid from the streets
but a lot got swept off the streets
join jagbajantis solve mathematics (join jagbajantis)
use the bodmas, put am to practice (put am to practice)
coz na we be our own problem
too quick to just condemn
bring back the same problem (oh yeah yeah yeah yeah)
big man with no content
all for a dime
you trade all your life to them

[chorus: stackz]
good life impossicant oh (impossicant oweya)
oweya, ah oweya
good life impossicant oh (impossicant oweya)
oweya, ah oweya
good life impossicant oh (impossicant oweya)
oweya, ah oweya
good life impossicant oh (impossicant oweya)
oweya, ah oweya
[verse 2: stackz]
not up to 18, big dreams
yet she never enter school
she wants to look sharp and peng
it’s hard for her to blend
you want make she marry too?
but she no fit to voice because sapa dey
her person dey para, she don runaway
cuz she no want sleep there
but shey na like this wey we go dey dey
i know you heard that sh-t
tomorrow no sure for n0body
live your life but no forget
join jagbajantis solve mathematics (join jagbajantis)
use the bodmas, put am to practice (put am to practice)
coz na we be our own problem
too quick to just condemn
bring back the same problem (oh yeah yeah yeah yeah)
big man with no content
all for a dime
you trade all your life to them

[chorus: stackz]
good life impossicant oh (impossicant oweya)
oweya, ah oweya
good life impossicant oh (impossicant oweya)
oweya, ah oweya
good life impossicant oh (impossicant oweya)
oweya, ah oweya
good life impossicant oh (impossicant oweya)
oweya, ah oweya
[outro: stackz]
oh yeah yeah yeah yeah
give them!
badman original

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...