letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de na money - st. lewis

Loading...

na money lyrics
intro
(na money )

verse 1
she likes every moment we spend
e dey be her like movie
na so she go dey laff
mumu me sef go dey feel like bovi
extra cool mtn
from monday to sunday
we still dey see for school that year
from monday to friday

love dey high me like alcohol
i dey jonz without tramadol
and she young and she fine
and she too dey bill me turn turn

very fine chick
prospective black thick
bbw
this kind fine one wey fit blow d-ck
and trouble you

she stop dey pick my calls
we no get issh at all
she go dey change am for me whenever she see my call
but nothing sup i no foor
i no judge u at all
i no d reason wey make u no wan holla
at your boy cause

chorus
(na money)
gucci, balenciaga
are u pondering what i’m pondering
my n-gga n-gga
(na money) uhh..
bmw rolls royce
discard all of them
i ain’t driving the old ones
(na money ) unh
i only move with raw cash
so stop that
no popo can talk trash
(na money)
i no judge u at all
i know the reason wey make u
no wan holla at your boy

verse 2
you wey i dey see as my guy
feel say u too love me die
but with the brooklyn wey i dey
na him u run chop my eye
me i no surprise walahi
no b today na life
but u and i hang together
ever again na lie
na wetin life teach me
and you were f-cking snitching
u come my front dey k!ll mosquito
go my back dey pinch me
nothing do u my guy
i don free you, you try
i no get much to say na him
make me come reason u guy

but the fact is
i totally understand when this things happen
na dis things dey make man wise
dey make man eyes dey sharpen
and realize that love is free
but money makes it happen
my boss my blood my love
all that sh-t is cr-p en…

chorus
(na money)

verse 3
don’t get me wrong in my second verse
brother, real n-ggers dey
but try relate my second verse
to this real world wey we dey
the world we living in…
leave this world we living in
make we concentrate on the smallest unit
which is the family
my papa said i raised u
godly and then healthily
so that en you can grow up get a job and then
carry me
my papa dream na for me to become popo
but see me i dey hotel room with a lotta coco
trying to make some videos
take some dope photos
for my instagram handle
for some people now to follow
where i dey go to i no know
what i know for sure so
their benz no dey freak me
success na my motto

chorus
beat fades off

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...