letra de nono - spillz ochai
[verse 1]
make i checki genesis o
you give me power over enemies o
na you be my remedy o
oya give me melody o
na you be my energy o
you give me vibes o, from morning till night o
[chorus]
you dey make me nono
you dey make me nono
you dey make me nono
you dey make me nono
you dey make me nono
you dey make me nono
[verse 2]
take it back to genesis
wey i start to see all my benefits
hold o
jehovah over do, that is what you is
e can’t me keep quiet o
he took me up from the ghetto
everything fresh and clean
me jumping
ye me jumping
there’s absolutely nothing
that can stop the girl from dancing
got me dancing
[chorus]
you dey make me nono
na your work o
you dey make me nono
na your work o
na you dey make me nono
na you dey make me nono
na you dey make me nono
na you dey make me nono
letras aleatórias
- skinny pl › letra de sens - skinny (pl)
- cold › letra de the devil we know - cold
- gui ottoni › letra de fogo na ursal - gui ottoni
- ivan miron › letra de с прошедшим, dr. popriks (with the past, dr. popriks) - ivan miron
- hot q wadd vilela › letra de eu vou te levar - hot-q, wadd & vilela
- rgni › letra de galaxy - rgni
- chetta › letra de residue - chetta
- trvp hippies › letra de x - trvp hippies
- drippin so pretty › letra de sick hoe - drippin so pretty
- jack and the me offs › letra de key cleaner - jack and the me offs