letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de rain - spicerdabz

Loading...

intro:
dr spooky pon the beat yeh e yeho na na na oospicer dey here so na na o

verse 1:
if na my poweri for don rich pass adenugaif na by hustlei for get money like kingsby yamawetin i no seewetin i no dowhich place i no enter owhich music i never sing
but i’m grateful for the gracesey i still dey alive and kicking
like a brand new baby(brand new baby)get a million reasons i no fit shoutbut to keep believingand pushing steady yeah(pushing steady)

chorus:
ewradesend down the rain(oya make you send it down)ewrade edzi ne ja de dji nye(sey make you rain it down)ewrade send down the rain(oya make you send it down now)ewradeedzi ne ja de dji nye(sey make you rain it down)

hook:
i no wan rich like one hit wonderi no wan smile and go cry lateri no wan count invisible paperi no wan rich like one hit wonderi no wan smile and go cry lateri no be joseph i’m not a dreamer

verse 2:
this be the time make you open the wayeveryday na for your grace i dey prayplenty blessings fall pon me way(fall pon me way)kingsby yama get the moneymake me sef i touch the moneyplenty blessings fall pon me way(fall pon me way)
see i be steady focusing everyday ehthat be why i no get time for holiday ehyou see me soi dey the game no be today ehvery soon na my music go dey reign eh eh
but i’m grateful for the gracesey i still dey alive and kickinglike a brand new baby yeah(beand new baby)get a million reasons i no fit shoutbut to keep believingand pushing steady yeah(pushing steady)

chorus:
ewradesend down the rain(oya make you send it down)ewradeedzi ne ja de dji nye(sey make you rain it down)ewradesend down the rain(oya make you send it down now)ewradeedzi ne ja de dji nye(sey make you rain it down)

hook:
i no wan rich like one hit wonderi no wan smile and go cry lateri no wan count invisible paperi no wan rich like one hit wonderi no wan smile and go cry lateri no be joseph i’m not a dreamer

outro:
if na by poweri for don rich pass adelekeif na by hustlei for get money pass dangoteewradesend down the rain oewradeedzi ne ja de dji nye ehdr spooky pon the beat na na oyeh yeh yeh yehjust amazing musicyuh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...