letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de bundle - speezy wyhll

Loading...

(intro)
yeah yeah yeah, go
you know how it goes
wyhll, 775 n-gga

(chorus)
now everywhere i turn to
motherf-ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n-ggas wey dey humble
put calls dem go comе through
now everywhere i turn to
mothеrf-ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n-ggas wey dey humble
put calls dem go come through yeah

(verse)
put calls dem go…
got to hustle majorly
street e no dey favour n0body
only n-ggas wey dey gbe body
akoi grace, akoi mercy
akoi favour, akoi blessings
make i no go dey relent oh
i gotta make it on my end oh yeah
i get billing wey dey pend oh
so a n-gga gotta spend oh, anyhow
me i gass dey i gass dey ehhh
me i gass hold my side make n0body go revise me
ahannnnnn
(chorus)
now everywhere i turn to
motherf-ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n-ggas wey dey humble
put calls dem go come through

now everywhere i turn to
motherf-ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n-ggas wey dey humble
put calls dem go come through yeah
(outro)
put calls dem go come through for you

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...