letra de freestyle - spaceboy
eh eh eh
spaaace
yeah, yeah yeah
eh eh
me i no di live for media
n0bi na you go k!ll me ya
i no fit go for dibia
if na only for be tv ya
other things them no mean either
i no di bob di use winger
hop on top ma’ monica
other way dey
other way dey
we get to go dey
if other way dey, den make we go dey!
they ma minipous when im on the block
coz i made it (oush), and i got the stock
afi gi you touche, if you no be stop
them a wanna diss but them post a lot
if you know me jiss, know ma blood di hot
if you do me that better no give up
coz ya man a bomb when jah men erupt
man i get to be leader
coz ya man na believer
them a tok sey me bad, but i be so fi good
cah the good be di bad in the term ah new world order
me i no di hear order
me i no di learn other
i no fit depend on y’all cah the monster ain’t me nature
the monster ain’t miniature
i no fit depend on y’all coz the monster in me need jah
eh eh
the monster in miniature
i no fit depend on y’all coz the monster in me need jah
letras aleatórias
- dream mclean › letra de treasure - dream mclean
- zippo ukraine › letra de сова (sova) - zippo (ukraine)
- blixemi › letra de all they see - blixemi
- talk fine › letra de doing this - talk fine
- will is chillin › letra de green - will is chillin'
- conejo › letra de this is what i do - conejo
- jammer › letra de one take freestyle - jammer
- crystal ice › letra de dreh die zeit zurück - crystal-ice
- holy limbo › letra de every single day - holy limbo
- завтра брошу zavtra broshu › letra de что потом (then what) - завтра брошу (zavtra broshu)