letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de state of mind - sowa feat. alabi unfiltrd

Loading...

hmmm
uh-uh-uh-uh-uh-uh
uh-uh

sowa bursting the speakers uh
oshe oh
woah-uh-uh-uh
woah-uh-uh-uh

yeah!
mó mà fàràbàlè when i make my pay (fàràbàlè)
everyday gon be a holiday
mí ófè bò sí òwò àyè
óluwà lón shó mí for my lane
ninty nine problems wey i get!
but e no dey be like problem e dey be like say na levels
cause i know say i go jump and pass
no go dey reason say na me do pass
na me do

uh-uh-uh-uh
uh-uh-uh
loose my way can′t eh
defence mí kampe
ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah
uh-uh-uh-uh-uh-uh
only jah way na way
steady him ease my pain

woah-woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property

óbàfèmì i keep it hundred with you
all of my people for street dem know say me i am cool
twenty four seven me i dey on the road dey cruise
and me no fit lose
cause i know say many people got my back
eja nla last born oluwafinest
just to mention a few, cause me i feel high now
take me high, me just finessing

uh-uh-uh-uh
uh-uh-uh
loose my way can’t eh
defence mí kampe!
ah-ah-ah
uh-uh-uh-uh-uh-uh
only jah way na way
steady him ease my pain
woah-woah

woah-woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh

na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh
die with your property oh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...