letra de tonop - sound sultan
the sun go dey shanana shanana
irọlẹ lo ma tàn
’cause moonlight turn go come
i still dey hold my champion oh
still dey hold my champion oh
to use your conscience change na permanent something
’cause life na turn by turn
i still dey hold my champion oh
i still dey hold my champion oh
plenty people talk but dem no know
how you fit to know when you no go?
how you fit to go when you no show?
celebrate your freedom oh (for your back eh, eh)
oya tonop oh (come up, eh, eh)
oya tonop oh
oya tonop oh (no be me dey yarn oh)
tonop
tonop oh (na gbedu dey yarn)
tonop oh
tonop oh
se won ni mo da gobe sile, da gobe sile
da gobe sile
with the drum wey dey burst speaker
why me? dem dey find me
talo n wà mi?
ma ko ti e ba mi
we dey use money clean any pain around me
awon temi use money shower like tsunami
plenty people talk but dem no know
how you fit to know when you no go?
how you fit to go when you no show?
celebrate your freedom oh (for your back eh, eh)
oya tonop oh (come up, eh, eh)
oya tonop oh
oya tonop oh (no be me dey yarn oh)
tonop
tonop oh (my gbedu dey yarn)
tonop oh
tonop oh
celebrate, celebrate, chop your life oh
sharp man, so sharp, cut a knife oh
sharp man, chop life, chop life, new oba
so you go say bakass life, fit others
serve yourself like a boss, eh eh
and fill your plate with enough, eh eh
awọn témi use money shower like tsunami
plenty people talk but dem no know
how you fit to know when you no go?
how you fit to go when you no show?
celebrate your freedom oh (for your back eh, eh)
oya tonop oh (come up, eh, eh)
oya tonop oh
oya tonop oh (no be me dey yarn)
tonop
tonop oh (my gbedu dey yarn)
tonop oh
tonop oh (no be me dey yarn oh)
my gbedu dey yarn
no be me dey yarn
my gbedu dey yarn
omo leave am, last last na all of us dey come meet fela
kerekeke dikeke, iwe pe ko pepedipepe
awa pe ti pe-pe tipepe, ko sese korede ire kun
ty mix
letras aleatórias
- kaz moon › letra de what it's like to lose - kaz moon
- joao gomes › letra de só você e eu - joão gomes
- momo chahine › letra de gegenstück - momo chahine
- luclover › letra de spinach - luclover
- romeo se › letra de toxic - romeo (se)
- lil careca › letra de prostiranha - lil careca
- purppdope › letra de räcks - purppdope
- n8noface › letra de hate me when i'm high - n8noface
- fred ones › letra de sex and more - fred ones
- bigstar kor › letra de 느낌이 와 (i got the feeling) - bigstar (kor)