letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de poor man - sound sultan

Loading...

poor man wey dey suffer suffer suffer everyday
poor man wey dey suffer suffer suffer everyday
for morning go reach night (suffer everyday)
from sunday reach sunday (suffer everyday)
you go make am one day o (suffer suffer)
you go make am one day o (suffer suffer)
poor man wey dey suffer suffer suffer everyday
no mind all the suffer suffer suffer evеryday
poor man wey dm born into suffer suffer
my wifе born pikin em too suffer suffer
all of them come dey live for suffer house
no water no light for suffer house
on top of that landlord no dey stop to shout o
never pay pay your rent oya make you pack out
quick notice on top him suffer mind
nothing dey him place to chop so he start to find
another to make money him begin go to work
hold up plenty for road he decide to walk
when he reach office nkow suffer man don late
oga yab am tire this — no get e ye
if abuse dey k!ll suffer man for don die
te te suffer man still dey try
poor man wey dey suffer suffer suffer everyday
poor man wey dey suffer suffer suffer everyday
for morning go reach night (suffer everyday)
from sunday reach sunday (suffer everyday)
you go make am one day o (suffer suffer)
you go make am one day o (suffer suffer)
poor man wey dey suffer suffer suffer everyday
no mind all the suffer suffer suffer everyday
fine mary ma young girl of 32
so so bone face you no dey shine your 32
all men wey you meet na b-tter fly
suck wetin sweet finish then they start to fly
every other day your problem just dey multiply
shey you go say i do before you 35
no worry baby god dey o
commot your mind and always pray o
every fine queen must to get a fine king
you go bling bling when you wear your wedding ring
enemies go blind we go wine and dine
cause baby na your wedding day
fine girl wey dey wory wory worry everyday
fine girl wey dey wander wander wander everyday
you never see husband e yo wander everyday
you no dey hear busstop you just dey worry everyday
you go find am one day o wander wander
him go see you one day worry worry worry
yo go find am one day o wander wander
him go see you one day worry worry worry
every fine queen must to get a fine king
yoiu go bling bling when you wear your wedding ring
enemies go blind we go wine and dine
cause baby na your wedding day
poor man wey dey suffer suffer suffer everyday
fine girl wey dey wander wander wander everyday
for morning go reach night (suffer everyday)
you no dey hear busstop you just dey worry everyday
you go make am one day o (suffer suffer)
him go see you one day worry worry worry
—————- suffer suffer
—————- worry worry
—————- suffer suffer
—————- worry worry
my time to hustle and chop money no dey suffer suffer
——- e no dey reach time to pay worry worry
——- water pass afa suffer suffer
——— owo ti tan worry worry

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...