letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de orobo (remix) - sound sultan

Loading...

orobo hey,orobo hey
she just dey roll her waist like gorodome ,gorodome
orobo hey,orobo hey
see,she make me want to touch her gorodome ,gorodome
she be like molue, e wo
see backyard everywhere o
you african lady,omo your baka na evidence o
dem dey call her heavy duty
me i dey call her every evening
make she report for ma bunk
everynight for our evening duty
omo l’omo yen o(omo l’omo yen)
omo l’omo yen o(omo l’omo yen)
omo l’omo yen o
bo lo — she be my own model o
omo l’omo yen o(omo l’omo yen)
omo l’omo yen o(omo l’omo yen)
omo l’omo yen o
bo lo — she be my own model o
orobo hey,orobo hey
she just dey roll her waist like gorodome ,gorodome
orobo hey,orobo hey
see,she makes me want to touch her gorodome,wanna take you home
ye mama anywhere she dey
go slow must to dey
cause her back side na vitafoam
no go use am play if she vex na die o
cause she full ground like gorodome
orobo hey na wetin they call am
but omo na baby i call am
orobo hey na wetin they call am
but omo na honey i call am
orobo hey na wetin they call am
but omo na darling i call am
i no go fit carry my orobo
but sha we go marry
orobo hey,orobo hey
she just dey roll her waist like gorodome ,gorodome
orobo hey,orobo hey
see,she makes me want to touch her gorodome,wanna take you home
orobo kibokibo e
they way you dey dangololo
you get am for ololo aye
orobo kibokibo e
ifu du kugunu ke gunu
owu ke kwukwu mu me
nwata nwanyi a ra pu ta go
nwa nini nwa nini nwa nini e
baby — na check am e
flavour and sound sultan e
we don enter for your town eh
so dey shake am up and down
orobo kibo ono ono ono ono
flavour and sound sultan e
ono ono ono ono
orobo kibo ono ono ono ono
o ne ghi fe lufuwe ya
like trailer tyre o
orobo hey,orobo hey
she just dey roll her waist like gorodome ,gorodome
orobo hey,orobo hey
see,she makes me want to touch her gorodome,wanna take you home
orobo hey,orobo hey
she just dey roll her waist like gorodome ,gorodome
orobo hey,orobo hey
see,she makes me want to touch her gorodome,wanna take you home

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...