letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de oluchi - solidstar

Loading...

eh on this beat is jay sleek oh lo lo lo
yeah
oyonima
achievas
flavour nwa mma o
no be say she give me the jazz
no be say she take my name to babalawo house
aiiii
me sef i dey wonder why
why e be say na your name i dey sing everyday for my song
girl na uuuu
u dey make my bele cool ioyolololo
oluchi oli baybie ololo
u dey make my head sweel olololo
so
girl u believe me when i say
na u dey for my brain e yoo
ah no dey fit sleep everyday
girl i no dey concеntrate eeyyaaa
aaaa yaaaa
eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
aaaa yaaaa
eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
girl i’m hеre to stay
i no go thief ur heart and runaway
i’ll never go astray
i’ll stay with u from now till the day that i feel hyraa
girl u be the one wey i go carry carry
go show my mama u i go marry marry
ochigi na me obim sari sari
ololololo eeyyaa
girl u believe me when i say
na u dey for my brain e yoo
ah no dey fit sleep everyday
girl i no dey concentrate eeyyaa
aaaa yaaaa
eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
aaaa yaaaa
eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
anytime i think about ur beauty oluchi
ema na ife ne mem oooo
anytime i think about ur waist oluchi
ema na ife ne mem dikwa egu nu
sometimes i ask myself how i fall in love with u
solidstar a wonla nmee
eya
girl u believe me when i say
na u dey for my brain e yoo
ah no dey fit sleep everyday
girl i no dey concentrate eeyyaaa
aaaa yaaaa
eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
aaaa yaaaa
eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
me be de kiri nor kiri nor
kuwe
se ye se ye
kuwe eyaaa
me be de kiri nor kiri nor
kuwe
kiri nor kiri nor
kuwe
se ye se ye
kuwe
se ye se ye
kuwe
me be de kiri nor kiri nor
kuwe
kiri nor kiri nor
kuwe
se ye se ye
omo te me omo te me
me be de kiri nor kiri nor
kuwe
kiri nor kiri nor
kuwe
se ye se ye
se ye se ye

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...