letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de find dem go - solidstar

Loading...

shabba
this man no give me trouble
cause if you give me trouble ama give you doble
this girl no give me trouble
cause if you give me trouble ama give you double eh
jump and dance when you see me for you telle
because my music go reduce your port belle
no try put sand for my garri
na the market wey i get i dey sell o
all my goons for street migrate
omo no dull the money must be made
awon temi ni igboro upgradе
omo no dull the money must be madе
eyin temi ni ajegunle find dem go
gbogbo mushin find dem go
bariga ojuelegba find dem go
oyofunle find dem go
eyin temi ni ajegunle find dem go
omo warri no dey carry last find em go
my people for festac find dem go
oyofunle find dem go
oh nananana, ohhhh nanana, oh yayayaaya x2
this man no give me trouble
cause if you give me trouble ama give you doble
this girl no give me trouble
cause if you give me trouble ama give you double eh
i say, ori gbemi ga ori gbemi la
ori lo gbemi dey ipo ti mo wa
ori ti gbemi mo ti gun oke akaba
if you still dey hate me na your double wahala
oya jaiye ari re to ba gba lampe
eni se orire ni omo araiye fe
bo se je aiye re lon ya won lenu
eni fo wo re loma ba agba jeun
money speaking and alhaji were my money talk
see the girls dem a pocket any money talk
ogbeni oro owo la wa be e so
igbaju lo ma fi se feyi ko ogbon
sori aiye yi o gara
omo ele yi o gara
oya wa ko mi, o gara ooo
yeye o gara
awon temi lejengunle find dem go
awon ti mushin oloosa, find dem go
awon ti oshodi oke, find dem go
ikeja, agege, find dem go
awon temi lejegunle, find dem go
from mile 2 to festac, find dem go
awon eyan mi lojota, find dem go
dey say you like waterside, find dem go
ohhh nanana, oooo, yayayaay x2
this man

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...